Kind Of Case : A Freewrite

No add Chelsea

Chelsea dey go somewhere and they fit go two places sef

Man United matter na orphanage kind of matterWe see say we don dip we come dey play rubbishThey said one step at a time some wan carry 20 at a time 😂💔Imagine Newcastle de play Atalanta? People wey Liverpool cry for Anfield them no fit score 😂😂Na Marseille go wound them for group stage 😂😂Yes na 🤣.

U go see one Club for Turkey wey u no sabi em name..

Something like Besictas come beat you 7:2😂I no fit close am o 🤣.. Because see as them de run now na 😂 them Wan qualify for Europa lmfao 😂Eddie Howe wan qualify for group stage? 🤣 Na comedy? 🤣I de reason that thing every time..

Wetin Newcastle wan go find for Knockout stage? 🤣For this hot afternoon, u no see anything do but na hot cook u wan start cookBrb, make I enter another Keke fessImagine make Westham get European trophy make arsenal never get.

At least, we no cripple like Man United



0
0
0.000
0 comments