Celebrating : A Freewrite

As you mention hin ne
Cold catch me
I just wan hype you tonight my G
Gbayol, Abija Wara bi EKUN!
This supercell is nothing like The boys
Na the one wey dem go invite you for audition be dat
Maguire finally stops playing for England, England wan win trophy

Make I cook?
They also made a final with Maguire
Make them win finish, we will revisit this
I promise I wasn't gonna type rabat
Scott go Dey help us bang goals and Dey bench steadily
A serious te won't play Scott to score
A serious te won’t have Casemiro at all
Nah
Old age jare
Make we cash out now before another leg comot
England no go win so rest
Idk oo
Probably the video was AI generated

Na the picture everybody dey talk
How yal papa wan keep video since sef

The video fit be Ai generated true true
If England win paste aza
Good 🔥🫵🏼 i sha know it was a Barca fan
Cuz Media Outlets Choke for field. And non of them could witness watin sub na until Yal go Meet Marca gaan gaan before una know say Mbape been dey beg for Shirt
Make una fear God na
Yal, the first ever -year-old footballer in the world, is now celebrating his th birthday. Happy birthday!"
No be your fellow delusional crase man?
Dis English so go Harvard
See wetin this one type now
People wey Dey craze
Well, na COPA erica sha. Na rubbish tournent, no regards at all. Because of who? Shakira?
No be before kickoff performance dey happen ni
Or at the end
Odsonne Edouard could leave Crystal Palace this summer with several clubs interested in the striker.



0
0
0.000
0 comments