Victory Song : A Freewrite

image.png
Make I face my bro
I not banking on history to prove a point but I dey tell u say ur take na take wey people take clubs like city too
😄
Okay brother
Ur legendary coach nova die, he said na over his dead body
Now, na for his lifetime things changes
So, shey na u wey be just fan I wan take your take serious?
Na Newcastle and Manchester united matter we dey talk

If u no fit face my club alone then I have nothing to say again
We talk of howe and eth
U wey I school like kg student for final
I have never seen that kind of final in recent times
And I go still talk again, if Newcastle is allowed to spend like United, Howe will be more of a coach than eth
Very easy like bread
If u no get the point, free
Mr Teacher
Una wey never win final in years
Who suppose enter final go kill anybody

U said if Newcastle fit spend like Manchester united una go better pass us
U no get squad ?
Ur squad b also na
See wetin villa dey do
See Brighton
U no get better players pass them
If una come get the opportunity to spend u think say na money dey do everything
Go ask how far from Chelsea fc
They spent over a billion last season them no see spoon win
Sorry to all Chelsea fans no be say I dey insult una oo.... Na matter reach ooo abeg 😩
Wetim funny be say we all watched the match, yes they won, but them dey talk like say Newcastle was on the ropes for the entire min, easily forgetting that it was a couple of moments of brilliancy for United handed them the victory



0
0
0.000
1 comments
avatar
(Edited)

Hello.
Welcome to Hive.

To confirm your authorship of the content, could you please add the link to your Hive blog to your well-established social media account like Facebook, Instagram, or Twitter (which has not been recently created).

After you add the link, please respond to this comment with the URL link to that website.

You can remove this mention, once we confirm the authorship.

Thank you.

More Info: Introducing Identity/Content Verification Reporting & Lookup

0
0
0.000