The Need : A Freewrite

image.png

Ur eye no see where I write "my club nova win one" abi
Abi u don use bress cover eye this Sunday afternoon
Person wey dey second self be like play play
I see am na..I just dey tell you to try win na
And somr dey pray for just day and night
And the crazy president say them dey plan to carry next season own
Them suppose ban them for five years ni
My team come go buy mbappe again
I must tag you oo

Cos na ur national Anthem be that
Madrid go too kill Barcelona next season
It's not the first time Madrid ia having this kind of set ups sha
Bro, Gavin, pedri, cubarsi and yamal are better.. Madrid go hear am
Yeah I know next season don dey corner
Tosynemuch: Make I dey save money down

I go use Madrid catch out wella next season
Odds will be total rubbish lol
I go dey give opponent goals down
If Bruno leave next season I will personally leave man united
Nothingham forest and Aston villa de there bruh..una suppose shame
Madrid no carry from to , that is ten years drought. Only to come back and add like more
Arsenal is coming to take over
You are not going anywhere bro
And either Bruno or Harry Maguire will leave Manchester united
So Madrid go need add small funds to able to pay Chelsea and Dortmund.. What a game of Chess
Every club participating in the coming FIFA CLUB WORLD CUP will receive m Euros each from FIFA apart from trophy prices..



0
0
0.000
0 comments