Selling All

avatar

Them don sell finish. Can we go back to the moon now? 🥺🥺The day wey El Salvador go dump their holdings, wahala go dey oPlus El Salvador didn't pick theirs the way German government picked theirs.Until then make we hope for the best.Is there nothing to Tap on this 2nd phrase?

Because all I see there is connect wallet and submit task?You no dey drop MEMEFI daily combo again ma'amBe like people don dey tire 🤣😂😂😂Ejoor, today's hamster cypher ni o 🙏🏾E dey hard to see memefi own sef Baba he nor reach to tire ?
You don go calcu money wey no dey ground? But as for me,i no fit rest.

Mo to gbé gègé le owó yẹnWhen you never cas out,you won tire
IsooooooriteI Don calculate wetin I be won use hamster money do, but as he nor won come make I find money do am

Give me codes on Tapswap videos yesterday and today?I'm not even talking about hamster Kombat

I no put mind for that one since I don dey envisage the allocationI want collect that 800K coins thereYou mean you want to sell your PI for #150 naira?



0
0
0.000
0 comments