Playing Harder : A Freewrite

How are we going to qualify with the rubbish we've been playing.
Forget about the rubbish

Rubbish can be revamped in a summer but not the disadvantages that comes with not qualifying

The way Una dey talk sometimes for here dey give me laugh.
Na everybody get in own ways of supporting teams.
At least top 5 no dey go England again.
No, nemesis has caught up with them. Their fraudulent activities over the years have come back to haunt them.
The real fan for UK wey dey use their money go watch ball and the club itself dey target to get a slot, but una here dey say na mumu United fan go dey wish say make the team qualify

The difference I see here is that some of the fans actually know the benefit of making UCL while the others don't

I no sure una know say una dey sit for edge of knife in terms of FFP, meaning even if una wan start a project of rebuilding, una go still short of financial firepower

So, how does u not getting the slot help u? Hoooowwww?????



0
0
0.000
0 comments