Only disconnect : A Freewrite

image.png
If I hear again say you gree for am, I go remove you from this group
Same thing on my acct. It's saying rated limited
Which one be shetima
small ton needed for has pls
Ton is not like sol
Transaction fit be . Ton
So be specific so person go know if he fit afford to send am to you
No mind am , e get enough Ton e just wan collect ppl own join , naso e de do ,I Sabi am well
boss what I need is small ton for gas, no discourage person wey wan help if you r not in position to do that. I kno you sabi the chain well well
Make small pikin like me move one side then
Na the minimum gas be that sir
When we do ZEEBU drop here Biko?

Abeg who know to how to revoke contracts on solana? 🤲🤲
Errmmm, I think you can only disconnect dapps, right?
Wahala.. We plenty when use auto clicker
we bawo? You and who?



0
0
0.000
0 comments