Conceded Goals : A Freewrite

You too brother mi.. I still dey bed
Walahi, poch is a criminal.
Just look at this, you want your two pivots to cover the whole length of field for minutes for ges. Haaa.
Midfield come empty on transition. No wonder we dey conceded goals like tap water.
U want to put rice and Gallagher in the se sentence?
I no rush o


I just dey ask ni cos I go soon go join the daily podcast, maybe I fit raise the matter there if there is something I getting wrong
Abeg give me the link again...lost my old Facebook account
Somebody just made me laugh this mornin
The girl don dey find way to check her jb and she finally did
She no pass at all, she still dey say thank God 😂
Anything you wan look in the comparison between m and m players
Seriously Una really need to stop this...this sore whining eh...from coach and fans😄



0
0
0.000
0 comments