Bellingham thinking : A Freewrite

image.png

Brou we are not talking about , or shots hitting the bar here. Certainly it shows a kink in the armor somewhere.

If una nor gree, I don talk finish.

It's hala Madrid time.👏👏
One of the best defense in Europe this season, u dey talk nonsense about

The John Terry Chelsea days no dey face shots wey dey hit bar abi? So, he use to block every shots just like u said abi?

U suppose dey road to jail for wetin u talk
Na me go use trailer pursue them
Nagode baba
I de road de go pay my debt for iya ramotu beans and bread shop
Omo, I no leave una o

I wan go hustle small TG airdrops before bed
God bless the day i start supporting real Madrid 🥰
Al nassr better luck next season
Ronaldo cry .... I love that guy passion
Waybill ram horns for am 😀
I tot an Italian team won the Europa and got to the Conference finals bra?

Nobody in the group has ever said CL doesn't count, what has been said is that ALL EUROPE counts.
Vini is clear...... Balogun award sure for am.
Just don't know how long dey go repeat sumtin to somebody sef
This one clear die..... Unless if them wan do ojoro
Make they no give Bellingham Sha..cos e go vex me
Some go still dey talk say Euro's and Copa America dey



0
0
0.000
0 comments