Already Joined : A Freewrite

image.png
The issue is down to the fact that successful startups no de Nigeria.. That's why you get this kind pap only thing I’ll say is, senior role no spos collect k monthly sha

Na junior dev dem spos find
lets be real
Baba dey write senior or midlevel u can read nah abi
I know guys who earn k dolls monthly...they work for foreign countries
Also can you point to one time in Nigeria history where dev pay was higher than now and more devs were in the market than now
No wahala. Run with that narrative
So when you see a salary wey u no like..just move on, people who need it will apply
Aba made cloths de...but people still buy Gucci
So no worry, person wey fit afford you go come
Na this thing sey tire me. E get pay wey e for be I go put mouth talk to the poster. But k/k? Cmon
This has always been my approach, you complaining or ranting wont make the employer increase the pay.
If we do poll now on people’s earnings in this group you go shock say pple don apply for that job
time wey I post job app for this gc
yk how many ppl dey talk roobish
I can tell you the person that posted that job already has nothing less than DMs already



0
0
0.000
0 comments