Surprising Things : A Freewrite

avatar

I no know say Cucurela good like this
Na the same cucurella for Chelsea de run like flash for here like this
Same thing I jus wan talk o 😁
Me sef shock
Since this tornament the guy jus de surprise me..always running nonstop
Na now I dey see why there were interests in him before Chelsea signed him.
He actually did well towards end of the season. Reason he was called up
Naso sha
The guy is not that bad...
Leave us out of this
That post no even get Newcastle inside
Remember Pep was interested in him
Why u think say City been wan buy am?
I just de see unknown players going opposite direction as Newcastle and Chelsea de sell na
Leave us
Na Harry Potter been wan kill the guy
Abi na Graham Potter
Sure
That season Cucurella did back pass throughout the season
Wait make we fit exploit wetin we fit exploit fess

We dey target to buy the entire Fulham

Me sef dey wonder then.
Now I see the potentials
He has been a decent player

Na Chelsea wan spoil him life



0
0
0.000
1 comments