Remembering Things : A Freewrite

avatar


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

But majority for my side said the same thing
Na one mad man de your state?
I come dey wonder how Chelsea fans dey think
For place wey I dey watch ball na almost all dey talk am
Even you.. Your head correct? 🤣
For my street same thing
For my barber shop same thing
Make I dey say because rashidi and wey enter champions league final no go na why I want england to be defeated tonight
Is that not madness.

Them even dey bring am in small small then say he suppose dey start
Abeg who In wan bench for that squad
If e no come self them no suppose vex
Wetin e dey play wey in mate no dey play for other teams.

Me na only first half draw i de support sha
In this kind match i no fit support anyone
I see England winning first half
And na one mad man for my side dey talk this thing.

Remind them Spain doesn't do Pks sha
He just dey say England first half win since yesterday
I told you na plenty of mad people d your side.. Na why when them talk u go day na Chelsea fans.

That man na man u fan Sha
A mad man united fan I won't lie
He no fit bench both in five years time
Unless if na injury or tactical sub
What if those two never stops playing well
Remember those two don dey reach age wey dem go dey play better football
Like u said injury should be the number blow.



0
0
0.000
0 comments