Low-key : A Freewrite
We no reach wey enter stage a .. some still drop before stage b
Better one sef
No mind them..naso them go stil scarce this season again
While some wan cry
We chased some to farmers competition
And him self if u enter am the next thing wey e go talk be say face ur club problem
And him fit use week bant other clubs
Hahaha.
Na too much shege last season confuse am
That cup wan make them craze
Wetin una do no good na
Una come use secondary school boys flog them
I dey observe am na
Na arsenal e dey always use console himself
Na the nail in the coffin bdat I feast on that win for weeks
E dey react wrongly to bants lowkey
I dey see things
But e dey always sweet am if na him dey bant other clubs
I celebrated like say na man u win am
Leave that senor man ..masaca go show them pepper this season
Maresca go massacre them effortlessly
Hahaha
The circumstances surrounding the win na him make am sweet
Secondary school boys them flog them like werey
Haha na everyday I de pray for slot lowkey
Ur own dey come lowkey
Na last month one even write jamb
U go collect ur own share also
owesome tellme pleasse the lenguage u use, its esperanto?