Each Task : A Freewrite

avatar

When you click on each task, read the process, I think you will understand better, then click on continueI no understand this thing. I just Dey always do am.

You sabi am? E con be like say na RICE e wan mentionYou and who ice gave millions. Have you see the wallet connect?Who else is having issues with creating new pi walletHave you see the wallet connect?I celebrate with you sincerely.

I love this Abeg mk person recommend better power bank for me.... Diz my oriamo 😂 na flashUr second self ... Snr my two accounts 😂 otidaI will deliver in less than 7 hours to Ogun stateWow, so na millions you collect, ahahahaNa me go tell u the one wey I no dey do.

Una go use power bank like sey nah transformer for area wey light no good kan sey e badi use New age going to 1yr now no issues make suré you buy from trusted dealer they will give you the originalOraimo wey u dey use like mikano...nah so 😂Mu new age lasts for 5 days without light steady charging 50000 mAhNa so. Make them stop to dea buy from all this road side vendor ND also avoid power bank with massive
TorchlightMy own is 3years now and it's still very strongIf you serious DM, I get plug wey dey sell amNa overcharging dey cause am ShaYes bro

When I hear people complain about it I dey wonder at timesExactly

I no dey over charge ham and na only me dey use ham. My sis dey use d latest new age nah...e no strong or good pass oraimo bossIf na the one wey u go dey restless the second day to even remove am from charger steady in go know.

Just like ur dealer don give u fake oraimo before



0
0
0.000
0 comments