Being Eligible : A Freewrite

Nonsense must sha comot sha…

He should be man of the match because he gingered players when they lost a penalty ba?.
Ladies and gentlemen, here is why Bellingham should be man of the match.
Sha check

As long as u do things for eth zksync arb and op.
I dey do things for ZK since three months ago every day.
Buh all I knw is that they she k l2 users.
They don talk this one b4 buh we no hear word.
Even pple wey run that light client node, them shenk some and pick some.
U don check at all

I check github, twitter also

Not eligible.
If u no dey eligible, shey na me wey no dey serious with airdrop wan dey eligible?



0
0
0.000
0 comments