The Way Is It : A Freewrite

The way I don plan to sell am enh 🤣🤣🤣Them no gree migrate my tokens to mainnetNothing like that for me🫠🫠 it's the way he transformed that dead intermiami for me.

We push the Balon d'or agenda without shame 😒😀Wetin bring arsenal enter this matter now....

Obsession

Since e come back from injury, senor man just the cook they goMy IDOLO score two goals and bring two assist for midnight, mistakenly enter semis for copa America and we go push the agenda for balon d'or number 9

🐺🐺🐺🐺⁩ ....we go use am hold body after the shege we see this season from our clubs 😀Na Nunez save KloppI am sure you are reasoning arsenal people not usBecause me self remember say even at our Lowest low we dey enter highly ranked finals even though we dey bottle amAre you telling man united this or arsenal.

Wey those Liverpool kids fuck us upWe de reach finals and semis sefWe de always de competitions every season



0
0
0.000
0 comments