The Final : A Freewrite

untitled.gif

Which European final

Sense manU just dey go front and back since morning

Simple question u dey talk plenty talk upandanU wey get sense

U no fit answer simple question

If na weytin dem dey call sense

Then I reject it foreverLol

U see say I tag anybody else sinceFor ur mind now u dey try whyne meWait for ur mind now u fit enter me ?

Na u dey doge weytin u post naAll these ones na front and backWhich European final

Simple question



0
0
0.000
0 comments