Strong Ones

So una dey jam rema for day
Rinse am with asake for nightMr Money na OG normallyWhy be say everybody dey go normal road, you dey pass highway? Wetin cause am? High way?He dey try now Sha
The feature with wizkid dey okay ShaPhyno on the highwayThe song no sweet koboSeyi Vibez na my guy. Na Midkid kill that song.Seyi gba fans go soon comeSunday Puff mad gaan 🥹🌪️The song dey okay ShaNo wonder him dey do as he dey doE love wizkid pass hin educationProbably why he’s uneducatedSeyi dey try😂😂
E jus dey do too much
How many projects already?Can’t see your name among the backroom staff

_b10daa7e-08d3-4c6b-9cb4-95e97c49d132.jpeg

Thought you’re working with EtH😂Asake get 2 albums
Both still dey spotify top 10Is it going to come home or notBeautiful closing ceremony ❤️Funny how England has never won this Trophy 😹😹Been awhile seen cucurella played so wellCava is so good at his age.. WowMake Spain win , make Yamal PR strong 🥲



0
0
0.000
1 comments
avatar

Congratulations @macmontee! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You have been a buzzy bee and published a post every day of the week.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Check out our last posts:

LEO Power Up Day - July 15, 2024
0
0
0.000