Straight Question :A Freewrite

Dem no add var scenario to the option.. Na straight question
Na Jackson I wan trust and nunez. Those two na inter racial football twins.

Na you come sabi that one.. Na I know and choose to talk. No be you go tell me you understand
My DSTV no get signal again after yesterday rain 🙂
Is anybody experiencing this?
Before DSTV installer dem go use me chop 😁💔
E dun shake b dat....just try get better installer wey go fix m well for you so that breeze/ rain no go shake m again
Bro... Those people ohhhh. Something of min or just simple stuff, see billing of.

Omo! The rain scatter ground here ooo
U dun check the signal cable? or make you try to reboot.
Check the signal Cable from the LNB maybe e shift
Even me self now dun get experience and brain about DStv....😂 Make person just change LNB from settings.. e bill
And we have another deluded Wuonso here
The guy say na k e go collect
I just dey hear now say DSTV don't turn k
Say GOTV don't turn k 😁
Bro all this company dey use us do yahoo
Make our government do our own satellite
I shake the dish, maybe I will get the signal back.



0
0
0.000
0 comments