Seeing From Far : A Freewrite

avatar

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

Them dey mad if na black them go don't show in face
Always they will as long as it's Trump
In front they will anywheres
Did you know there was an attempt on the Buhari campaign?
U think I believe till now?
Y him car no bomb?
When na him the storyline carry say Dem have attempt on his life
That shooting a staged ...I be trump fan but I no believe that actin for ones
Them shoot like times bullet no touch trump, and he no touch any fans for back..when no b Selena tested
Baba that thing no b real..na naija man give trump that update
Why u come dey tell me
My peace over anything this days
I no want make una ever believe am 😀😀😀
Ur opinion is ur opinion my bro
Me wey dey watch film for CNN
Na wetin I go dey do for una now
Seems it's more better than argument
Hahahah
From that close range sniper miss like three times...nobody die for background, when no b orisha baff all of them
Yeah all you said is valid
Ur opinion is valid and respected also
U are welcome my honor
I don't wash my hand from that failed movie
U expect to say make them really shoot to kill am?

The killing and cooking
Why e no touch anybody for back at that range
U don go range b?
I never go but there is no way that bullet go miss trump and not kill or injure person for back..
I get award for maskman ,
For field range, out of bullets Dem account for , making me a bull man



0
0
0.000
0 comments