Never Seen : A Freewrite

avatar

_345ba60a-2a37-4310-848a-34af0a5501f1.jpeg

And Brazil no de win anything again
Does Naymer even have World Cup?
Brazil needs prayers sha
But you Sabi who i de talk about nau.. Wetin concern with the ne spelling. Abi na why em no win any Balogun be that?
I just dey whine you
Na em village people o
Naija male te no qualify for Olympics?
Depression wan kill people
Do you know Innocent Takpa Zubu?
This kind of club doesn't win anything but will remain rich.
Those players fit remain there and still they won't win anything
Mile market dey learn to price for Barca hand. Even Wenger no price like this

I have never see this kind of pattern in my entire lifeE don reach like this for Barcelona



0
0
0.000
0 comments