Knacking Ir : A Freewrite
Them enzo and caicedo nova play Aiit Faze Comeback go happen.
Believe! They can only come back to dressing room That one self dey ooo Believe in Flink Abi na Link Chelsea shouldn’t rely on this Madueke for that wing o. The guy na sabi I swear. Na just idea him get Of all days, na today Ile aiye Ile asan no come drag matter for here Na idea football he dey play Them buy players na Heat the only left footer I know that is uninteresting to watch.
Even Anthony dey make us laugh. This one, nothing.
The sweetest thing be say boeley fit vex sign players bfr tomorrow finish Weytin be this Still no one for that right wing, sadly. Wetin be this I swear Mad and confuse owner Na wetin we go do this new season o They get
Them dey keep am for normal season Especially if our clubs do fuck up I don arrange small boys for Madrid. Them go flog Chelsea first eleven hands down My own club go even fuck up
E normal and I know But u see Chelsea, they won't fuck up I swear Who? Same with mine Na why I no make mouth They will fuck down They will only knack them
Congratulations @macmontee! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)
You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word
STOP
Check out our last posts: