Cool Day : A Freewrite

Well seems a cool time to have a disagreement. As per he is leavingThey are angry is not reason to want to beat kloop naMake dem make arrangements make e follow am go new club na...lolSpurs go wan do us bad at least stopping us

While man u own na because of that coach wey still dey talk of the last match we played sinceFor Salah to confront him on the pitch is actually something dipExactly

We for dey 1 point ahead

Na to just dey pray to win remaining matches go be our concernThere is already disagreement between Klopp and his top players 💯I don dey pray for a draw since...this calculation for no dey if we win villaYes

And if city draw after then and Arsenal wins their

They will be on same point sirOh, I now understand well

If both win reach last day, City must not draw talk more of losingGood

If city plays their outstanding, they will be 2 points ahead

Now,check wetin u talk before



0
0
0.000
0 comments