Big Penalty : A Freewrite

avatar

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp
Big game player
Na that same penalty make one elderly man cry last week
Me boys getting decent employment o. The other day it was Lokonga getting Sevilla.
Nice one
Yeah, ur boys wey I tell u say are not up to your club's standard wey u no wan gree
Ur nelson and Smith Rowe are next
Also, u dey shout the other day say una no dey sell

Shey the ones una dey sell at the moment, na manikin?
Since u want make I spell am well before u Sabi
Make I no dey ask question again abi
Maino is a big plus for this England
Europe is still colonizing Africa
Walker speed just saved England
Apple we go still sell reach
To that boy from game just hard
I didn't say they should remove him na
I shouted cos his goal was counted off
Make Palmer no score .. So that we fit sleep this night
Shey una don
This Werey team enter final sha
Naija deny this competition?
And that coach go dey bench am till when we remain mins
When i asked of Waking people think i am a mad man
Wetin bring palmer come this conversation now
Weytin Zirkee wan come play now
Cos watkins did very good job there oo

Kane no go score am
Na so collect position from gala
⁨⁩ let ask ur guys about the ball Watkins scored if na bad pass to him or he turned an half chance into a full goal
Todd Boehly bring me Waking Ssssssssss
See as them dey rush Watkins

Hot cake
⁨⁩

U see say England don enter final ba

They go win am
If you see proper goal poacher, pls celebrate him
I talk am days ago say na so they go play their rubbish go win am
Make I no think I am. E go pain me.
Not when it’s against my boy.

You still want to press their neck.
Watkins na good goal scorer
Only my pick entered final
Why am I seeing Palmer on my WhatsApp status list?
Watkins converted an half chance into a goal



0
0
0.000
0 comments