Winning Ahead : A Freewrite

avatar

image.png
Barcelona are currently confused after Nico Willis announced shirt number. πŸ˜„πŸ˜„

They are now dragging Coleman and Rafael Loa on Boxers πŸ˜„
Sheo me d one wey follow
Make I de learn de go
Oya
No.. Just de go de learn instead
I know your type,no worry
But you don't know my Prototype 😏
E Sabi your genotype πŸ˜‰
That's even harder

Olympics
Honestly
Getat
Intimidating
I no de beg God to help me for person wey I know sey I pass
Hehe, all this one na on top Barca head?

Well,,as for God,nothing happens without Him sha.
I think sey them go bring Nico Willis
Ka ochiko
Hehe, u r rubbing it in sha. Where nna sef?
Well dey say dey go use person like Coman if d wanted is not available.
They need to make it competitive for my te. Make La Liga no look like Ligue
You will think his te won the league back to back. Or his te is Man City.

what are u now talking about
Even Ligue are working hard to have a more competitive league next term.
So Barca must step up, at least let them be better than Aston Villa.
Allow me handle how I deem fit
E no concern you boss
Barca must step up my bruh 😊



0
0
0.000
0 comments