The Drink : A Freewrite

avatar

image.png

I just watch am for news just now again, I don't vex off tv..which kind of painful situation bday. Death na wa for am o
How one family go lost children at ones....it's hard to take
Something just land for my zinc..hope no b the ball
How far?
Today, I had no chance. Maybe am
U see where I go always agree with ⁨⁩ say make u leave football talk?

What was the actual argument on that said day?

I wanna hear
If no be say center of your head dey pain u, we tell u that day be say them dey feed am ball but he isn't that guy anymore

Una talk say na bad ball them dey give am

Now, u bring video that vindicated me and talk and u still wan prove point

Una even talk to the extent that make them dey spoonfeed am the crosses

Like I said, if there was any other good striker for Portugal on that match day, and he sees the kind ball Cr see, he go score at least

If e pain u, that beer parlor wey u dey drink no far from ur house, just Waka go there go drink bottles
⁨⁩ u get mind o,
By this hour u wan argue with
go watch am

I doubt u Sabi the guy



0
0
0.000
0 comments