Selsi : A Freewrite

avatar

image.png
Nah why him put hmmm
Na still bashing
Wizkid no make hin money?
Adding sancho again to this super squad
Tf. This should be illegal bro
How you go just wake up wan buy person best players
Would keep this for bants
Like how do you concentrate ?
You get link for everything 😹
Maybe just below them
Nah player him like

Nah why him dey cry like that
This guy too pained 😹
Staff wey don make am
I heard they rejected m from Bayern already 😹
God go punish them too.
Make them boy go bayern
Yep... They want more than me...
Seriously

Nah them get upper hand
If nah money, he's coming here
Which wing do you play? If no be LW make e fuck off
What’s he’s most natural position
And he's so strong on the ball
And get goal sense...

Omo...
I just wish we get am, but I no wan get my hope high
Nah race we enter... Them fit comot tomorrow morning
AM/LW actually but e dey do wings shift most times this season
Nah against PSG I first notice him
His ceiling is in midfield sha.
Yeah ... Him dey too like come middle ...
I no wan hate on am, make he just avoid una
Them no get the money
And he no go choose spurs
Selsi get good relationship with Rennes
These guys normally self no get pull for transfer market
E no pass Bundesliga player



0
0
0.000
0 comments