Lucky Me : A Freewrite

Maybe I fit dey lucky 😁
I dey pity one woman sef
The rain destroyed her newly built kiosk
Haaaa!! How I wish I dey close by to you, I for help you check m... Na the dish shake
Maybe make I continue to dey shake then 😁
I fit dey lucky
k no be small money
The guy wan rip me (in Portable's voice) 😁
If to say u don pay u for dey ur sitting broom dey enjoy like this
One way or the other all of us dey use our skill chop
Enter moto come help do make the k for no enter another person hand
Make e no be say water don enter the LNB or lightening don mad on
You dey reason maybe thunder don strike that one shey?
The Male of the connector is bad.. The one that connects your decoder with the signal cable.

Go tell the engineer make he do, put eyes make he show u wetin do
That stuff i posted are two. Female and a male.. Check if both are okay
You should be smart enough to know why.



0
0
0.000
0 comments