HIs Goal : A Freewrite

avatar

image.png

Also, meaning u take Palmer as plan B

Thanks, Olmo won due to assists, Made more impact than both of them

Cos he scored? Cos he gave that assist Maguire can give?

Are these the impact u dey talk?
But ehnn, I feel say external factors they make coaches no de do well for England...no country past players de meddle in football affairs pass English pass average fraudulent players...this Southgate don do well pass all the managers wey don coach England since I don de watch ball..na them frustrate this man tornament with talk everytime, No nau

This shouldn't be coming from u O, I can bet with anyone that if Palmer had started games, England won't reach final

If u need reason, I don talk am more than once Na those two be the only impacts na, Cos Saka no score too

Cos Foden no score, Southgate don do well pass others

Even though we dey insult am I should be ask u this sef I swear Saka get goal for the tournament na No
He doesn't

He no make any impact Make I go warm my burger chop jare Still management issues.. Not just coaching Spain chooses talent over big boys and it pays off U sha wan intimidate us, As we no get burger na
If his goal and assist are good enough to be rated to start, he would have started na, abi?
Cos they have it in abundant

England choosed player wey fit wetin they wan do and they got to the finals
Olmo with more goals isn’t even in the conversation of player of the tournament.



0
0
0.000
0 comments