Get Start : A Freewrite

No be this recent one sef I go take start

This isn't about media guys, Firminho wey be Liverpool former player Sha no be media guyU can't see the attitude cos na player wey u love

E normal, I get person wey talk the same thing too and na him still use him mouth talk say if wetin happened recently no happen, say he won't get to see other things Salah is guilty of.

So....Make I grab some sleep fess

I no sleep overnight

We go run am laterBecause na player wey I love? Anytime Salah vex leave field na most times wey e no perform well and not impress with himself.. almost all top players de do am...I no believe this agenda and no b because u even involve mane sef...both of them na my players and them no de like if them de bench them..

Even parents and children de get misunderstanding no matter the love...that one no mean say the child get attitude problems...media wan feast and it's normal for them to feast..but no agenda u fit give mee to say Salah get attitude problems. We need player for CB,DM,CF and winger



0
0
0.000
0 comments