fit share me : A Freewrite

image.png
Something way Neymar go there dey milk them
Reus mama no pray for am
Congratulations to Madrid
Which one is Saudi Arsenal again?
Neymar just Dey laugh yday as Al hilal fans Dey chant Messi name
Na him change the group dp?
Vazquez go get like or ucl
You sef see am

The tears too much
Funny the guy is only half as talented as Neymar
Make e lead Brazil simple
Jay z x vini we sabi say them dey link up
Congratulations by the way, you made us proud today
You carry UCL naw, your brain no go dey in order, allow.
Person dey hate on you low-key you dey tag am

I con dey slumber for class the next day
Foolish man
I say make I help you drop the update
Werey no dy Watch match
City’s boy
Chelsea’s man
Get me summer to compliment this winter
Summer food
But cannot eat
These guys know where post dey even with blindfold
Pesin tag me to vini BDR before Neymar
E think say i no like am.
Jude BDR na hin i no want.
You wan use hairline chop BDR ke?
If Dove do giveaway I go leave this group
The of you Should fast and pray for me to make $m this month so I’ll send k each to una
Dem dey reverse prayers sha
Ojinx was right
How can you prove ojinx right in
See as dove increase oj steeze
Who fit share me data. If I wake up day break I go run am k
That one dey sleep like mumu
What if you no wake up?
E dey talk like say hin life get icloud
Werey wey no get backup
I say if I wake up before



0
0
0.000
2 comments
avatar

Congratulations @lunarharmony! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You have been a buzzy bee and published a post every day of the week.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

0
0
0.000
avatar
Connect

Trade


☕️ Hello @! Your post has been recognized by the cXc Music team!

Experience our music map at cXc.world 🔗🌳. Peep plans 👀 in our DHF proposal 👉

0
0
0.000