Answers Deep : A Freewrite

image.png
Mek una hol this guy... He is calling his car dealer now ..🤣🤣🤣My dealer wey sleep for my house yesterday. E dey here dey wait for 1pmWhich exchange be thisMake dem list officially naSomebody should come and buy these dogsDogs listed on Mexc o. Presently 0.009onchain saying connect tokentableI dn try the tokentable like tomorrow no dey.I don't know if ton onnect or notWhich one is tokentableAfter em go bring out something like thisMine didn’t bring that oo is just rollingna so I see am too.

I no understandHe go later go...na like that Notcoin do claimers then, they later compensate them shaBut the on chain withdrawal go still dey on bah???Provided you can see that congrats.She go ask another kweshan againMake una come do giveawayI get fowl I can sell for u wen u collect the moneyNothing is working oWettin una expect ? ...5bn valuation first day ? 😂



0
0
0.000
0 comments