Overnight Transition : A Freewrite

InShot_20240926_52655723.jpg

Lo.. I don dance to the sound of silence before.. e no new
I no joke o

I surprise say I remember to wan watch film this night sef
U be cow
I don too ignore myself these days
Nice.. I de watch Inter Match
U wan ignore me abi, u wan add to my problem

Abeg, if I come dey Waka enter water go, who wan shout my ne
No worry U go know say silence pass silence
Greet their coach for me
They know
I no even Sabi your ne again
He de beat Atalanta zeros.. What an insult
I hear somebody dey call me Lanre today
Emi ika.. 😂😂
Oh. And I thought it was Badmus. Sorry
Oya go suck
So it it not even upto k
Osimehn deal with Chelsea is off
‼️After the failure of his transfer to Chelsea, Osimhen, who has completely broken with Napoli, will train with the Us of the Italian club.

The player sent the message to his leaders that he no longer intended to play in Napoli.

Them sha do their thing
Na tif
I can see Jadon Sancho doing really well at Chelsea tbf, a lot of favourable conditions his way like turning up late to training and nobody noticing because of the other players already there.
Afar

This osimhen deal, na napoli or na osimhen kill ?
Napoli
Napoli
But not really kill

Till Monday night before we know
Person dey say na osimhen no gree go Saudi 😂😂
Na only Saudi remain so na
Napoli.. ADL just wan frustrate the boy
No be him na
Not really
Them dey mad
The issue na lateness somehow
But they gat good deal from Al alhi na
Yeah
Make I explain the deal small



0
0
0.000
0 comments