Overnight Transition : A Freewrite

InShot_20240926_52655723.jpg
Omo...we wan Dan get thick skin. Just this small something πŸ˜€
I didn't say u used his own

I dey talk of pundits in general

Shey na only Jie dey talk wetin club fans no like? πŸ˜‚
Lol.. Football no be pain me bro. Na only when my ticket cut e de pain me
That Kalu must confess why he call me onions πŸ˜‚
Pain Sha come inside
The funniest thing be say. All the bants waiting for Chelsea will be deleted
Let me star this
I no write ay fo notepad
Chelsea squad is not bad. So anyone expecting a downfall is delusional
I go just dey throw as e dey happen
Una squad no bad since Borehole took over na
And the funniest thing be say nobody dey write bants wait for una

Na just una dey feel so
Na guilt
Most people no dey actually write anything πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

The bant comes normally on the reckon day
Na that yeye fowl I dey look
A swear πŸ˜‚πŸ˜‚
Chelsea faced a terrible time lately. The only reason they are still a topic is because the club is rich else Chelsea for don fall scatter completely
Na even this one dey write bant put for ground πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
I don't expect a downfall. But this automatic success just because you guys sign players is something I'm used at. Probably if you guys have kept poch for continuation
He no get energy for now to forward or argue anything
Wait untill dey win next match...
Funny thing

Club that are not as rich as Chelsea might be doing better than Chelsea at the moment with se issue
You see the problem here. Chelsea owners and the club are actually not expecting an automatic success. It's the so called Pundits that expect Chelsea to become Madrid overnight after the transition
If you check him gallery you go first thing say na arsenal fan
Reason



0
0
0.000
0 comments