Obvious Attack : A Freewrite

InShot_20240926_52655723.jpg
Henderson, how much dem dey pay you
Leave EZE he go punish you
I Sabi the law
Eze is a proper baller
I talk say the decision harsh
conceding stupid fouls
losing second balls
what a goal
U are playing a better te remember?
Wow
Last week, I was sounding stupid to some people here
How?
Chelsea isn't playing bad today
I been expect goals today o🙄🙄
That goal is a quality from a quality player 💯
Didn't say they played badly last week as well

I was mentioning the loopholes wey I spot and I mentioned that a better te than wolves would do dage with thatLeave them... I watched it countless times, Rice dey back the ball and ball come hit m for leg when ball still dey roll oo. I dey surprise with people sha
If na Spurs dey lead, one gbef go don tag me
I just tire for that head man..... Na very foolish man for real
Definition of Chelsea
So as e no score mean say he play nonsense
Come Omega come see wonders
Na counter attack obviously he wan play
Arsenal pts still await too



0
0
0.000
0 comments