Following Deeper : A Freewrite

InShot_20240926_52655723.jpg
ERIK isn't supposed to be Manchester coach... I no Sabi wetin he de do there.
Ole actually did better than this ten haag...forget trophies make e win
Tell them
Them no the truth
Bfr Ronaldo ce OLE was actually cooking with sweet counter attack football

But people remember trophies sha
That's the point of football

I can show you messages from two United groups I'm currently in that knows ole played better football. He wasn't just lucky with trophies

Ole wey de cook guardiola and klopp like say na nothing.
Wetin man u do Liverpool wey Liverpool don vow never to forgive them?
They are rivals na
Bitter rivals

We talked about it today..so no talk say we no know...ja that trophy drought wey we comot we dey use guide
Jim S clef
I no follow the conversation
The punishment is too much to bear
In Manchester United group to be precised
Sack this guy and bring back the Manchester we know😬😬

Baba my boy de ball sha...since slot come na DM e dey play oo...and he de cook for there
He is
Make e no just go injury sha...cos that boy leg na glass
Na u wan injure ?
The boy too like injury na



0
0
0.000
0 comments