Solid Mentality

Na PK baba
As ref con decide the pull isn’t enough to make him fall nko?
This zirkzee na waste product
Indecision full en body
He suppose go under
Na only GK position Ashley Young never play for en career
Zero conner from Arsenal in almost minutes
Set pieces no de work for them again?
All away winning at halftime
Westh hi still lose jare
Until west h score second goal
Una eyes go open
People wey dey defensive ge, una come allow them score
Na red card be this na
That Kelly again lok
Second red this year already
Liverpool draw open mouth waaaa de talk like say they don win league back to back to back... No club useless pass this club called arsenal.. I warned u to play ur match first bfr u de chochocho.. E don Clear abi
If arsenal de pursue u for league just know say that league na ur own.. That club is cursed and I love it....
THE GREAT EUROPEAN ORPHAN
No club get mouth lately reach that barren club
ARTETA MIGHT BE BLIND BUT TO HIM FOOTBALL IS NOT ABOUT WINING TROOHIES
Me wey know say their capitulation sure
Na Real sociedad mentality
Them say I compared him to Moyes


image.png
Source

Been waiting to use this line for days
Moyes na him mate ni
The kind chronic pain wey dey go Tru right now they sweet me dieeee.... The audacity to even make mouth supporting this barren boys
I been de pray for them to draw sef instead them chop red
That fraud won't comment now o
Most Arsenal fans are just Fan Fresh



0
0
0.000
0 comments