Several Department And Still Fuctioning
All of Una go dey alright oo
You guys and this pi Omo
Just tomorrow and everybody cash out and travel out
If Pi will make everyone have that money. Nobody go remain for Nigeria in the next months
Tomorrow no too far bro
U re talking like genZ in crypto . Haba.

There are departments and work for money raised
Dey play, I don give u insight info, some wey Nikolai yàn me🫣
And not for impulse capitalization
That who he is. He wasn't just talking. That is his people. GenZ
chaiii. Its not good ooo. Is he moving back or forward 🫣🫣
What is pi even building sef that hasn't been built?
And then everyone goes to bed
Go shock you when pi go list for $🫣
And surpass the market cap of the entire crypto space
I swear. Na so one small boy dey drag with me today
Not worry those guys be thief, dem do steal national treasury of one country
Dey play, those guys go snore more sef, no b una dey find ways out of trenches
For ur mind, u think say Jay Sabi wetin u dey talk?
Pesin wey dey use scope
Una wet use black market dey for soup
Sell urs to me at #/pi
Me wey don plan something big for the love of ma life
Haa this song pass Davido and wiskid songs
All these projects with fake promises..
I remember Hster.. chai
Abeg who fit run me like $. Sol make i use do gas fee.
Please someone help me
I'm just gonna be blunt... if you have enough Pi and you haven't sold any even at this rate, my advise for you is to sell a little at least... even if it's half.
Because Pi has been building for years doesn't mean that $ listing you're expecting is possible.
At least sell small to guide, so that even if you see $. when they list, you won't be too pained for the one you didn't sell. And since you're still holding some, if they list well, beautiful...if not, you know you have cashed out some.