The Last Meditation

They don dey argue say na maddison arteta be want not odegaard


image.png
Source

Say board no gree pay m for maddison
People wey no well full that group

Everything na board
Like say anybody well for here
Only him no well for this group sir.... Na nonsense dude
Same way soke people dey look us for this group
The two groups don tire me... nonsense messages everywhere
Person wey confidently say make dem push saka go left back so nwaneri go play RW
I don ask that one for prove since

E don skip am
Na to archive m o
Dey keep shouting board upandan....
U are being removed sir
Make I show you weytin xup
I said na fools full that group.... Immature fellows
Na me and That promzy guy them comot

Then the guy come the other group to say nonsense

I follow am back
Every club with him headache
Chelsea fans no wan gree for this konga oooo
Baba turn club to business
All clubs na business first
Na all club understand this
As how?
Chelsea own na business only currently
Them wan go conference league again
Na werin arsenal suppose deyy do be this
But them no really wise



0
0
0.000
0 comments