The Different Type Of People
Cos almost the whole Nigeria dey mine
Nobody they reason say ...there's no new money circulating... institutions never enter Alts .... The pi network no get much developer activity like that ... Is it now a RWA type of coin or what exactly is going to sustain all this high market cap prices ?

Lol. Most don sell for black market
Wow!!!! What a pain!!! $./ pi soon
At least it ce from there
These vendors
Who Una dey sell give fess?
Una don too make money o
I forgot just just follow Una dey do
They say it's for those active on SUI
People dey cash out millions even before launch
The suicity wey I dey do everyday nko? Plus I joined the TESTNET. I never see anything
Buying what exactly?
k pi testnet available for sharp business
You dey always fight oo
U say I too dey fight, I sip self control now ya laughing me
Sui wallet. It will be on the homepage
My current story. Let's hope it's ongoing
I recently read a story of someone that bought a phone online and received only the phone packet upon delivery
Many people mentioned temu at comment
Yes... sm sent yesterday and it entered
Bitget of all exchanges? You wan sell less?
Oya suggest for me na... any other one?
Make Binance announce jare
Binance don annouced token wey e go list tomorrow... Kaito
Annie come give me small pi from your heavy bag na
Nobody is doing Nexus Node here?
No wonder the pi just de dump
Pi wey need billion dollars cap to hit
Congratulations @friend.tobi! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)
Your next target is to reach 100 posts.
You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word
STOP
Check out our last posts: