Made In The First Half

Mbappe no be good person
He nearly send am go Injury
Pep Guardiola go too old by end of the season Na champions league dey go on... Leave arsenal matter
Jaskp eye don de turn
Man was wasted like a trash
Man city no play anything for this match
It’s either PSG is very good or Brest no good.
They are just playing them hands down
Bro. Brest has never won PSG in their entire life
Why not sir... I love see them live
The speed was too much na..
Na normal miss
Na normal thing for nunez
No defend the fraud
If you run that fast towards a shot, chances are you will play it high, E don miss many of this kind goals... E supose don learn to compose by now
That was a very giant miss

No b for this kind game
The ones wey united they play
Meaningless matches
Except the one he was forced to made in the first half
Mk Nunez jus delete social media account..
Lmao .. See people wey them de use threaten Madrid
I actually gave them that PSG still wins..
all arsenal fans are the same for every group wey I dey..
like say Una no go drop points
They must win all there remaining matches oo.. Relax
with team wey dey struggle against Leicester
PSG don score all their UCL goals tonight.
Dem no remain small for Liverpool or Barca
Na...na the believe say Liverpool must lose na him I no wan believe.

untitled.gif

just draw more na Wetin I want
See the way Arsenal fans are happy with the draw



0
0
0.000
0 comments