Wanting To Play Along
Could be a secret part of the reason Liverpool's push for Zubimendi failed last summer.
Source
Everybody wants to play for the Gunners.Arteta sha has himself to blame. U know ur bosses and their issues with spending in Jan, they give u money,u go buy dem Harvetz.
Your senior brother Pep Guardiola is stubborn too. His club told him to rebuild last summer, he told them no, that he is okay. But u can see that now that his eye don clear, his club has backed him in the Jan window.
Oga Arteta u know say ur club no be like that, u dey follow ur oga dey stubborn. Shey Gab Jesus...issoryt.Na Merino and zubi go dey share playing time@Biggest Joe u see that part wey I don dey tell those guys since say, Arteta get say for transfer well well
Wey them no dey gree listenAlmost players wey Arteta don push for wey dey within the club power, they don buy amWhere Rice dey play gan gan sef?Bro, free those people abeg... Saying rubbishActually that's not Pep Guardiola Arrogance.. Pep is always arrogant with quality.
Arteta is cluelessI would rather call it Poste brain and Erik Ten Hag stubbornnessNa both 6 and 8
Depends on who e partner for midfieldArteta isn't clueless
If that one, na pure bant you talk
U self know say the guy isn't cluelessUna need striker badly de chase Martin Zubi.. Shey una head correct?