The Hope That Thrives
There get world cup and euro too Sha
Drogba is better than Henry, you can not force ur opinion on me, sir, Opinion dey., Fact sef dey., Isak na boy for where Victor dey, Who no Sabi their ages
you get luck 😂, I for send you message bomb As you dey read ham, you go just hear gbauuu
Na still Isak for me jare..
Martins wey no get finishing.
Nigerian Robinho…
He go do everything well, con finish poorly.
you don see as we dey see things differently bah
Ohhh so bullet less gunners don even comot from FA cup sef... Nawa o
Saliba just de play like Nigeria league player tdy
aswear.. when I said he's the worst player on the field today, no be jokes
The season de smell trophiless again o
Abi yo you still get hope for league?
Is as good as having nothing to fight for if that's there only hope

Source
Wetin them win last season?
They gave them the third favorite to win UCL na.
They are fighting for second if city to collect am
Who win trail last season?
Happening since years ago
e don tey wey arsenal score corner ooo
they don see like m corners now
There's no club more useless than Arsenal
E don finally clear.. Abeg I no fit de celebrate only beautiful football every season Abeg.. No b trophy
and your useful club is no where to be found
Seems they drank a lot after the win against City.
Na hangover dey cause this thing.