Long To Put Down The Money

Only you selessness recognize you selessness

you seless squad depth init
At least you accept you are you seless.. So rest
It has been known for a long time now


image.png
Source

I bant you na you na say man you Don do am before
I drop same energy you deyvtwist am
Sorry o we are not in the title race
you dey look me make I no lambo
And he wants to start.
The guy fancy is looks that is football career, na another Sancho with French passport
I say make you fast for twi weeks
you dey crase

U know how long I don dey fast
Imagine brighton fans singing can we play you every week for yesterday match
They flog them back to back what do you expect
I fuck you p yesterday sef
One werey say mk we bet ten k say Chelsea go win.. E get luck say e turn am to joke
Bet is not good
We know say
But we no go stop sir
I will join you na later in the year just know say anything wey I promise anybody last year, end for last year o, toh.
see this fraud no Wan pay me my money oo... The twenty k we bet
You de tag the same fraud wey no gree pay me when I win our El Clasico bet.
U sure say you na bet
Abi na just fugasi bet
I go ask you the same question wey him ask me
Una put down the bet money?
The season is too. Long to put down the money, we had eye witnesses.
I had the same eye witnesses but nobody said shit
You fit tag others to come to your aid. Not wey no fulfil him own agreement
Limmmi oo



0
0
0.000
0 comments