Landing In A Position

avatar


image.png
Source

it is the second position land us for this shit for years now
Liverpool drop points, arsenal took it personal and dropped
Someone dey shout board and board
You can't beat West h, you Wan beat psv, ehn saka fc
That's how useless they are
No be board anything jare
Wetin dey pain me now na the - points I got in FPL to buy Trosard.
It's se old arsenal.. doing se thing for years and counting.. nothing changed..

Trophy have always been top finish
I sold all arsenal players after Saka injury
Player to player in each position

Which of the westh player better pass weytin arsenal get??
One fraud called say If Liverpool draw and we win point go remain just five points... Baba don ghost 😀
He no go ghost keh.. make qe tear him cloth?
People wey believe na by m player
The match go pain die
The only thing this arsenal players will lift this season is ther wives legs
Goooooooooaaaaaaaal!

Saka with a smart finish from the hospital bed....

Wowzers!
Haba!
Bowen, Qudus and Bissaka better pass wetin dey Arsenal for their positions
Na to press there throat
Make I no ask if you smoke sir



0
0
0.000
0 comments