People Looking Elsewhere
![image.png](https://images.hive.blog/768x0/https://files.peakd.com/file/peakd-hive/debsbabby/243g18gprFbwhg6KkmyCFZ6iaVRoHczst9NHhwj7QLasn4toaqnfc666mfuMbekbYuAGj.png)
Source
Your club play more and useful where it is a dey
Epl Conference league, FIFA Club World Cup League Cup
which club foundation started? the useless effect touch to the extent of him running around anyhow
People wey dey look for where to deflect their pain
they keep forcing Nwaneri to his right to play useless cross to a useless striker that will never be there or miss it when he's there
If Arsenal no win this match, we go riot oh
na nice game plan and it is working well
as if he has a better striker in the whole squad
havertz dey defend for Newcastle
Console yourself bro..we understand
Una beat city celebrate like you won UCL. Ordinary Newcastle wey no de win sachets milk you no fit score home and away
console? na yo you carry another club for head na
cry me a river baby, cry me a lagoon. oba ni a dawo jor, oba ni a faagun
Because una useless na
Very unfortunate and useless club
this statement dey very obvious say yo you still dey suffer from the pain of losing to city
how funny person wey dey send m stats to group when they win dey talk about another team celebrating a win
nothing wey musa no go see for gate
see yo you trophyless as usual
chai. nothing exciting in your man squad?
My brother... Try win European trophy in the next years then we talk
As in enh.. it is a don dey shout useless since