Knowing The Pattern
Na black Jesus full here ooo
I don finally vex.
All anime to be deleted
![image.png](https://images.hive.blog/768x0/https://files.peakd.com/file/peakd-hive/debsbabby/EoGxvsLiXTUC5EgFBauNt4JTuKfoEAfKZD3ig7KBLvSNwVuLoMKo95vx4RhVu1vxVdv.png)
Source
if you delete you go still download rest
E remain make you dey shout
I need unity ge developer
Baba don watch black clover tire.
making the bottom tabs hide on scroll down and display on scroll up would be a nice touch....cool ui
Una go provide MacBook for the Frontend Job
but so na the pattern wey una dey follow this year?
Guy iffa no buy M by December call me bastard
na to get jobs wey dey give macbooks. if na m them dey give I go sell the two buy m
I think say all of us dey play
I no know say we dey serious
I even think say we dey holiday for January
suddenly my current mac is looking very sexy
You wey get m already
omo, i just dey thug out with my dell
Problem is .. by that December, m will be out, and the m will be obsolete
And you’ll be left wanting m
When I truth in an M Pro is good enough for any work u want to do
When I say obsolete I don’t mean like it’s crap o
Just saying, anyone always wanting the latest n greatest… there will always be something new
E no de necessary to use the absolute latest machine in town
Especially considering how much it costs
Me sef na M Max I de use… and it’s serving me very well
0
0
0.000
0 comments