Voting Ahead : A Freewrite
Na ball we just want talk for here o
Next club una. Blud must think that we care
Worst kept secret in the history of the ge
Everybody dey mad 😹😹
Una go make Prince stop now
Omo
I go check my WhatsApp see like tags
Prince go be of them
If I start now dem go say I dey bully😹
Na who chop dey know Anthem
You wey don chop like times today
God Save The King
Na so dem Drizz and co go just go without with their club Win the ucl or call themselves champions
One year into this man's tenure.. Nothing to be happy about!
People really supported and voted this man
They called us all sort of nes when we told them
Person lick mic wey him take the campaign
Ran away from Presidential debate
They saw the signs but still voted him
It's the clowns that had nothing to benefit from him but still voted him I find hilarious
year down possibly more to go
Now dem dey complain. Like the signs were not there
Nigeria ? It's just a lifeless corpse Abeg..see people's priority?