Tierney Then : A Freewrite

Allow me nit-pick am cos naso u just claimed for up say I talk something and u no gree talk wetin I talkI think I recall say na u dey do hype man for Tierney then.🙂Not even about performance now, na that statement he said I made I dey ask forYou go think say the Kiwor don give Daniel Alvez kind of performance.Nothing bad for d Tierney, but I think I dey try appeal to then, say stylistically we nor need am.
Baba nor greeKiwi isn't a world class player, how is that hate! 🤣🤣Na u carry kiwior matter high begin hype am anyhow

Say he go bench Gabriel and ZiniIf zini is fit for a full season, Zini will start more matches than the kiwiorExactly

I remember this particular one and I remember wetin I talk but the fool come here dey talk nonsense😁😁 Just stumbled on memory lane.
Many things person don talk for this life sha.😄Even the Arsenal fan he dey talk about which I know that it is complete lie sef dey every stupid to have listened to.

Only if the guy don see the kind blasphemous statement this mumu don make, he for no even follow u talk



0
0
0.000
0 comments