Shoeless Show : A Freewrite
Two major oppositions. One will surely win.
Defeating this evil of a government is % work done.
After news about Change of national anthem dropped. This idiot drop this thing for status
Turkey wey be naija in disguise even their citizens wan 😹
Please kindly send money home .We need your money .
Tinubu dey rule you with PastorDove and Drizz a
E cheap
Like M fit reach
From Turkey to UK
No stay UK too long
The goal is to go to the US.
Some of us will stay here and fix this mess
Read what I wrote again 😭
Mess wey una forefathers and fathers no fit fix
Tinubu dey rule you with PastorDove and Drizz as supporters and you wan make the country dey great ?
Loco the more you dey laugh the shorter you become
Until you become a mess and another Generation tries to fix you.
There's no she for the sheless at this point
You're entitled to your opinion
Na wetin ishita🎩 dey use console himself be this
Person go think say Pasta na SSA
Be like say from Ghana to mexico no need visa